Episode 4
I turned and saw my igbo(INDIAN HEMP)Mates including Tbrown
Me:::(In slangs) Oboy na wetin dey sup na? na were una dey baground?
Tbrown:::We dey pake for ur area na we think say u dey bleep the corper
Me:::We kind parol u yarn like this? Even if i dey bleep her na ur babe?
head sparkingInfact that igbo when we for high today i don cease am nobody go high again
Tbrown:::Aboby e never reach like that na abeg
Kneeling down
[b]Me:::Oya no lele i dey come make i go bring am from house.
////////////
I got home and carry my father’s army uniform yea my father is a retired soldier go to my wardrobe and packed the igbo put them inside my flexy bag and zoomed off to school.
I met my friends and we high to our satisfaction before goinq to meet our house members
Leave a Reply