Read Story: SEASON 1 EPISODE 40
☆☆
i switched on my data
and logged into Whatsaap.
Rexxie was online already.
TYPING MOOD
Me:bad man
Rex:mumy’s boy
Me:u no well
Rex:tok wetin u wan tok joor.I still the para with my old man that’s while i have not
pick ur call earlier.
Me:oh,sorry o.
Ehen, do yo know Faith
our class mate
Rex:faith? which faith
again?
Me:werey.You don dey 4get ur classmates so soon.Am talking about Faith the Minister of works daughter.
Rex:oh,oh,that snubbish b—h.All alone all time.I know am na.What about her
Me:she told me to come and keep her company at her house that her parent’s not at home
Rex:omo!,see offer chai!,And you be saint
if to say na me eeehn
Me:na why me dey try to tell u to teach me na
Rex:chai,so pope emmy wan turn bad man now.
Me:werey,tell me joor
Rex:ode!,which part you wan make i teach you?
Me:the knacking part
Rex:oh,emmy wan disflowered his self
Me:am only curious to know.Just tell me please.
Leave a Reply