Read Story: SEASON 1 EPISODE 55
Rex:ogbeni you to dull abeg.How you go f–k girl without Cd
Me:Rexxie please help me with any remedy please.Na beg i dey beg
Rex:go help ursef mumu.You tink say u know all.
Me:please her dad will kill me if he finds out.
Rex:Hmmm
Me:abeg
Rex:i go only help u cus u be my best friend.If not i for leave
you to carry ur cross alone
Me:Ahh.Noo.Please help me.
Rex:you know what will happen.Go to any chemist shop nearby tell them u wan buy Postinor 2.
Me:Postinor 2
Rex:yes.Once they gave you.Take it and miss am with any soft drink and give her.if she drink am all ur sperm will flush from her.
Me:hmmm
Rex:go now o. if it reach one hour ur sef go germinate in her o
Rush go buy am
Me:are u sure it would
work.
Rex:Ahh.é we léjó wéréy gàn.Ok Google it
if am lying.Have i ever lied to you.
Me:hmm,i hope she agrees to take the drug
Rex:if she no take it na her wahala be dat o
Me:ok thanks.Bye
Rex:oko Faith.
Me:Long hiss
Hangs up
Leave a Reply