Episode 27

My Baby. do you know what am feeling now?ADAEZE.what are you feeling my love.
ME.i feel like.taking you to the wonderland.
ADAEZE.hmm.are you serious.

ME.more than serious dear.i want to make love to you.

ADAEZE.my love.am all yours.my body and my soul is yours.take me and do what ever you want. She came forward and gave me a passionate kiss.i respond back the kissing.the kissing was getting hotter and more romantic.i couldn take it any longer.i lifted her up and placed her on my bed.then she whisper to me.
ADAEZE.please my love.make love to me.make me feel like a woman. Immediately.my little dude under my leg started jumping and nodding up and down.it’s find his way out from my clothe.i pulled her pantie and wanted to penetrate her.immediately i woke up.so i was dreaming all this while.chai!this girl dey follow me even for dream.the car was still in it’s highest speed.to my home town.then john the chief driver said.

JOHN.oga chidi.so the thing done reach like this.chai!i talk am say na malaria dey wory you but you no gree.

ME.(so na this enemy of enjoyement woke me up)john wetin happen na.why you come wake me up.mitchew.

JOHN.why i no go wake you up.when you dey sleep at the same time smilling.you even dey leak your lips as if you dey leak lollipop and tom tom at the same time.those symtons wey you dey display.na sign of malaria o.you even piss for your trouser.(i looked at the trouser and found out that it was truely soaked.chineke mee(GOD)so i pour for the dream.Adaeze.you will never kill me o.

JOHN.hmm.i go advise you.if you just reach home now run go see doctor.before the malaria go enter your brain. and if the thing enter your medular.my brother na madness be that o.i don tell you my own as a friend.
ME.john.john.john.how many times wey i call you.

JOHN.i no count am o.
ME.beta.make you just concentrate on your driving.before i blow your nose for you.
JOHN.lols.oga mi chidi.na play i dey play o.but na true sha.if you see the way you dey smile and the same time dey leak your lips eeh.me i come begin dey fear o.say na small small like this craze dey start.(he burst to laughter).
ME.lols.i no blame you sha.

JOHN.i wan asked you.how much wey the princess Adaeze dash you. wey make you dey jump like lizard that time.
ME. (smilling) the thing that she gave me is more than money.
JOHN.so weting be that.

ME.john don’t wory.just drive you. go soon know.

JOHN.i done drive more than three (3)hours still we never reach.abi na mercury we dey go.
ME.don’t wory in the next two hours we go reach.Arewa kingdom we dey go now.
JOHN.aaah.i thing say na UMUGBA we dey go na.why Arewa?

ME.i changed my mind.so just drive.na me be your oga na.abi you done forget.
JOHN.hmm.i dey suspect you o.hope say no be sell you want go sell me
ME.na you sabi.

Two hours later we finally reach AREWA KINGDOM.chai!i missed my home town o.we done reach Arewa o.so were i go drope you.john asked.

ME.at pack.let me take bike to my residence.
JOHN.let me drope you for your residence na.abi you dey fear to give me palm wine for your house.

ME.aah.john why you dey talk like that na.no be say i dey fear to give you palm wine.just that i want to stop there.and i have reason for that.

JOHN.okay na.if you say so.


You May Also Like 🔥


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*