Episode 37

As she see say i dey look her, she quickly
remove her hand and run inside her
room and slam the door, lol, na why she
dey run na, she for come meet me make
i find one BF for her instead of her to
use me na, i finish my bath, went inside
my room and bury my head in my pillow,
i hope no nightmare today, i thought as i
sleep like a baby and start snoring like
johnsown1, tommorrow is another day.
I woke up to see a bright and wonderful
morning, today na sunday oh, make i
ready make i dey church, no no no,
wetin i dey go church go do, no bi to
pray for guidance, since adanna don dey
guard me already i dont need another
protector, i brush my teeth and took my
bath, relax on my bed waiting for night
to reach so that i will go visit the love of
my life, since light dey make i just dey
watch film, i select one movie from my
table and start watching on my laptop,
titled “memoir of an invisible man” that
film don tey sha, is about one man wey
something happen to, then im come turn
invisible, he can see, feel and touch
things but you cant see him, but you can
hear him, at last him and the girl of his
dream later dey together, but i wonder
how them go dey fucck, invisible J0yst!ck
go dey enter visible pussi, the girl no go
dey see the thing but she go dey feel am,
maybe we need to ask cherrybrown
because i believe she go don experience
am before, i continue watching my film
till afternoon wey hungry don dey
samma my belle and the worms in my
stomach start crying, well i on my stove
and cook indomie, i went outside and
bought 2 egg, (me i nor dey eat indomie
like that oh, obstacle must dey) i cook
the indomie finish samma am for my
belle, i relax again continue to dey watch
my film, after 30minutes somebody
knock on my door, i went to the door
and ask.

Me: who is that?

Is me favor, open up.
Na wetin this girl dey find self, i pass her
side just now, her room dey look, abeg
make i tell her say i get visitor make she
dey go joor, i opened the door and i saw
what baffle me, a beautiful girl with
short jean skirt, that cover only her
butt0ckz, leaving her fine fresh lap
expose, she wore a handless shirt also
like that shirt wey that girl wear from
kcee fine face video, with no bra, if una
see as her b0s0m pump comeout ehh,
chai omo today na today oh,.

Favor: good afternoon
i didnt hear her greet because my eye
was busy scanning her from head to toe,

favor: hellooooo, she said using her
hand to wave me,

me: yeah good afternoon, how are you?

Favor: am fine dear, can i come in

me: of course come inside,.

i found myself saying, she catwalk in as i
look her backside, she really sabi shake
am like that fat woman from flavor shake
it video, i offer her a sit while i make
myself comfortable on my bed, she sat
down and face me crossing her two leg,
omo make una come see lap, very big
like mercy johnson own,.

Favor: so why didnt you go to church
today, ?

me: well i wasnt feeling so well, so i
thought i should rest today
favor: hmm since i came to this place i’ve
never seen you miss church before oh.

Me: well you don see me now, so what
of you why didnt you go to church?

Favor: well i went i just came back now
( you dey come back from church and
you want come sin)

me: okay i hope you pray for me oh.

Favor: of course i prayed for all my
friends.

Me: alright so what broughtt you to my
room today?

Favor: well i was bored when i returned
from church so i thought i should come
visit.

Me: thats very nice, even me am bored
too, as you see i was about to sleep,
when you knock.

Favor: hmmm, i hope you are not angry
that i disturb your sleep, she said smiling
while she cross her leg to the other side,
by so doing i saw her big lipped pussi,
she no even wear pant, omo my
grandmaster gain attention at once,
wetin dey worry this my oga na, im want
put me for trouble abi? I took pillow and
use it to cover my rising snake, she saw
me and smiled.

Favor: why are covering it?

Me: covering what?

If say na before i for don dey ontop her
dey sample dey fuccking butt0ckz, but
because of the oath i was afraid to even
near her i nor even fit do anything, my
guys any girl wey tell una make una take
oath make una run leave that girl na me
dey tell you, that person no love you, na
lust no be love, when the love start e go
shack una like ogogoro, but after
sometime the ogogoro go dey clear for
una eye small small, because as for me
na everlasting punishment, God nor go
make me meet somebody like adanna
for my life again in Jesus name Amen.

Favor: that snake between your leg.

Me: what, which snake, where is it? ( i
stood up quickly ).

Favor started laughing like mum
showing me her fine open teeth, e be
like say open teeth dey make some
people fine sha.

Favor: i mean the thing in between you
leg.

Aaaah, i calm down i thought she meant
real snake, so i sat down on my bed
again and cover my family with pillow.

Me: nothing

favor: come on let me see it.

Me: you don see am before why you wan
see am again.

Favor: come on no dey form innocent
boy for my front again, i know say you
dey samma girls for this room well well,
or you think say i nor know say you dey
scatter chinansa tooto.

Me: hahaha na truth i be dey gbog her,
but na before, i don change now, old
things have pass away and now am a
born again.

Favor: see who dey talk abeg shot up
joor.

Me: you think say i dey lie, oya tell me
when last you don see girl for my house
again?

Favor: na truth you talk sha, e don tey
wey you carry girl come house, but the
thing go don dey hungry you oh, she
said as she open her leg this time, she
open it wide, see as her pussi get big
lips like cow yash, oboy the thing send
signal enter my body like electric shock,

favor: do you like what you see,, she said
as she insert her right hand inside her
and start rubbing it, if una see how my
dicck don rise eeh, e wan tear my boxer,
lol, omo i nor fit bear am again, but i still
dey pity her, because blessing no even
wan see me again after that miraculous
slap from heaven, she use her left hand
to rub her b0s0m and start Bleeping
herself with her right hand, twisting her
body, she start using her hand to point
at me, signaling me to come help her
sU-Ck, chai see free visa, i stood up
remove my shirt, i move her up i look her
straight in the eye as if i want to kiss,
she set her mouth open but i just shift to
my left, took her phone from the table,
she was still expecting the kiss while i
hold her hand and push her out of my
room and slam the door. Get Behind Me
Satan.

Chai so i just miss that sweet pussi now,
oh boy na God go punish satan me wey i
nor dey take eye see pusssi before, even
girl fit use pussi set me up, i remember
the time, wey i dey gbog my elder
brother erema, when he catch me, na my
mama save me, i for be castrated human
being now well no long thing sha
according to dbanj, life dey short so
make we enjoy am as we dey young, i
lock my door and relax on my bed
looking up to ceiling as na there my
wahala dey, i didnt know what to do so i
took my phone and called my loving
adanna.

Adanna: congratulation.

Me: congratulation for what?

Adanna: for been able resist her.

Me: where you watching us?

Adanna: no but i was feeling it too, i told
you anything you feel i feel too i can
even confirm now that you are in the
mood to have now and am in the mood
tooo.

Me: since you know am in the mood and
you are in the mood too why dont you
come now?

Adanna: nah i cant come now, but you
will come to my placein the night.

Me: but why do i have to come, why dont
you come over to my place?

Adanna: there is something i want to
show you

Me: what is it?

Adanna. Well if you come you will see it.

Me: hmmm ok no wahala, but what do
you expect me to do with my hard dicck.

Adanna: well what did you do last time
you were in the mood?

Me: well am not in the mood to sleep
now.

Adanna: alright go and fucck her but
know that if you die i cant raise you up.

Me: weeelll, if you cant raise me up at
least you will die with me.

Adanna: hahahaha do you thing if i can
die i will still be alive now.

Me: but seriously do i really have 14more
days to live, according to mercy?

Adanna: when you come we will talk,
bye.

She cut the call at once, na wa oh, na
which kind game this girl dey play self
eeehh, me i be uzebba boy na we get the
greatest witch for the whole of nigerian,
we even first america to they fly self,
make this girl no try anything with me
oh, but come to think of it, am i really
myself, i have stop going to church, i
have stop praying to God, no more
school fellowship again, i dont even care
about my family again, blessing left me, i
broke my loving mercy’s heart, hmmm i
really need to see adanna, and i mean
now.


You May Also Like 🔥


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*