Episode 22
I got home,pulled off & burried the blood stains dress at my backyard,got back inside,took my bath,got my laptop and prepared Terribleās obituary,made my way into the school,posted them & used most of the fliers to loitter the school environment.mumu security men,am sure they are sleeping now inside instead of keeping watch.i just walked to my local apartment and slept off,i was so tired.
i wokeup & checked my watch,it was already 10:21,gosh,too bad.i picked up my phone and behold 33 missed calls,all from the capon,i sent him a text āhey youngman,why u wan kill my battery abi dem send uā i sent it and it showed message delievered.i drop the,went out to brush,by the time i came back in my phone was ringing,i picked it up,it was capon
Me:wadsup nah,una still dey mourn una death?
Capon:sky,i made u what u are today and can still distroy u
Me:u,na wetin u make me wey i be today? Say u forcefully push me enter cult,turn my mind to evil,made me start missing lectures and threatening lecturers for good grade without reading? An innocent child who knew nothing bad then,guy tok na wetin u make me be today?
Capon:u betrayed ur brothers and killed viper
Me:u knw why ur things dey vex me,na coz say na only people mistake u dey see,u nor dey see ur own,shey na my papa good to kill abi,u dey cry say i kill only viper when more go die,even u self
Capon:what have u done for the sheeps to sell roggedly that would make me not kill ur father when u asked for it?
Me:never begin cry ok,am roggedity himself,u na joel man forming belong mean while u no belong
Capon:i would run u down sky,u too small for me,u no pass people wey i don deal with in the past
Me:break am dia,u chop bottle! shey u neva hear,say i get am before no be property,capon,i go fall u i swear
Capon:sky withdraw now from killing Terrible or else
Me:capo u can mumu sha,if i be u eh i go dey beg for myself no be for person.dear capo all fu-Ckup must be treated,rain must use dry season fall for una head one by one,prices must be made for the mistake where una make,dat wata(water) wey una fetch for harmattan season na im don dey call rain come una head for dry season
Capon:i would delete u sky and u would beg for ur life
Me:hahaha,i go run am
Capon:u don get mind abiā¦call ends
Hmmm,i see,viper death dey pain capon o because if na ordinary vex im for don use slants finish me for phone,well make i go finish up Terrible first.im own death go be for school if not the guy no go reach im house again.i prepared,carried my school bag containing my axe,but i realize my battle axe cant do the work,i need gun.
Choose Episodes Below;
Note: episodes already read are highlighted in red!
Episode 1 Episode 2 Episode 3 Episode 4 Episode 5 Episode 6 Episode 7 Episode 8 Episode 9 Episode 10 Episode 11 Episode 12 Episode 13 Episode 14 Episode 15 Episode 16 Episode 17 Episode 18 Episode 19 Episode 20 Episode 21 Episode 22 Episode 23 Episode 24 Episode 25 Episode 26 Episode 27 Episode 28 Episode 29 Episode 30 Episode 31 Episode 32 Episode 33 Episode 34 Episode 35 Episode 36 Episode 37 Episode 38 Episode 39 Episode 40 Episode 41 Episode 42 Episode 43 Episode 44 Episode 45 Episode 46 Episode 47
Leave a Reply