Read Story: SEASON 1 EPISODE 6
i sipped d tea whch was great but my exictment was cut short when i tasted d egg twaz lyk leke added the whole of lot’s wife in it
me ; Jesus Christ leke u wan kill me ni
leke ; at least u no die
me ; na egg b dis
leke ; no na fish u no fit appreciate am
me ; appreciate kinni
i took only d bread and tea before we set out to view d campus
2 weeks later leke came in2 d apartment singing gospel songs
me ; thank God u don repent 2day
leke ; repent ke abi d sin just start sef
me ; i talk am hell fire
leke ; i met one girt 2day ni
me ; no wonder hw d babe bi na
leke ; guy u go help me thank God ni o she gatz everything
me ; yarn me her number
leke ; idiot
me ; i jst dey wyne u guy
leke ; e jst get one guy wey talk say na im babe bi dat say im go rubbish me if i try nonsence bt na me d girl gv face
me ; u get green lyt b dat
leke ; yes na
5 days later leke brought the girl home and introduced her as Bisola and she was truly endowed wit beauty, firm bosoms nd round ass
Let me tell u how i met my own girl
Wonderful lesson on self discipline