Read Story: SEASON 1 EPISODE 12
I quickly bounced down as I bounced on the bed and quickly open the door.
Me: welcome si…r s…ir s…i…r emm emm Legen…dary.
Legendary:[frowned] which sir your generation gimme??
Me: no vex si..r emm Legendary
Legendary:[smiled] see as you dey shake as bitter leaf wey comot for em tree, but una dey run mouth before naw
Me: dem no born me well make I talk again sir!
Legendary: idiot shey una no fit say mai enter??
Me:[opens the door widely] abeg enter..
I thought he came alone, I no know say em three idiots follow am.
Me: which drink una wan make I give the sir’s?
Boy 2: you carry cotton bud wey geh red oil for ear??..
My name na starboy, no be sir na person wey wan die dem dey use sir for una hear?
Me:[nods] yes sir..r em starboy nor vex
Legendary: which kain drink una geh for house??
Me: I no geh drink for house buh I go help una go buy
Legendary:[laughs] una wan run bah??
We nor want drink again
Starboy: na business we carry come
Me: okay sir..r
Legendary: una nodey hear word em name na starboy no be sir!
Abi una wan kill am??
Starboy: we see say una brave well well I see as una dey challenge our Oga, so I see say una go dey perfect for 16/11
Although I no know the meaning I just shut up I no wan any punishment abeg..
Boy 1: and una don knack legendary toto, so una no go fit go laidat
Boy 3: coz anybody wey Fu*ck legendary toto we suppose kill am
My boxers don wet hey! shey na laidis I go die young??
Legendary: we don tell una so make una go think about am.
And before we comot my girl say em like una p—k so we carry am come if una no Fu*ck am well ehn! na die be dat oo
Na so the public toilet enter wearing one rubbish cloth laidat, infact no be cloth seff na rag coz na all emmm brea*St and p—y shape I dey see outside.
Legendary: make una enjoy una selves, emm grace!
Girl: abeg comot for here, make I enjoy this thing naw
Legendary: idiot I wan tell una say if em no do you well call me make I come finish am
Me: ah! abeg I never chop how I go take fu*ck am well??
Legendary: na your generation problem be that, no story..
Naso dem just pack themselves go outside
Me: emm ancestor grace abeg I never chop abeg
Grace:[frowned] your ancestors dey house, wetin be my own if una never chop?? abi una wan make I call dem back??
Me: ah! no, abeg I dey come
Grace: where una wan go??
Me: I wan go fine something chop.
Grace: no Tay oo!
I quickly go into my kitchen and ate the remaining rice that I left in the morning, the thing too cold I just manage am like that.
I went back and found the slut fingering herself already I bounced on her and fucked the hell out of her, I’ve unleashed the beast in me she just dey shout anyhow..
Me:[turned her to a missionary style] Ahh hmmmmmm..
The thing penetrated her deeply infact I felt like am hitting her womb, but I no care she go see wetin she want
Grace: ahh Abeg E don do ooo no vex ooo fu*ck me oo Ahh hit am hit am yeah yeah!
Eeeeeehhh lege…nd…ary come help me oo
naso my neighbors started shouting
Mama tope: Oga Marve no kill this geh oo you no say oga landlord talk say em no want criminal for em house??
Papa Anderson: Eeeeeehhh no kill person pikin oo
Vicky olosho: ah ah! oga Marve you wan kill am? My Toto never do you??
Na she be the reason why una no answer me bah??
Mama tope: Eeeeeehhh em don knack you??
I talk am you be ashawooo!
Naso the noise start oo before they all went to their room
I finished with grace before she carried her bag about to be going
Grace: ahh teacher una to dey fuck ago dey come una house everyday you see dah Donatus em no dey fuck reach una..
Me:[frowned] I no wan see una for here again
Grace: no dey tell me dah Kain thing oo coz na you own my toto naw na me own una p—k.
Nobody must chop wetin I dey chop you hear??
Me: and who tell you say I dey do trade by barta??
Grace: I don tell you my own, na small talk we dey tell small pikin if E reach em stomach em go turn big..
She carried her bag and left swaying her butt.
Before she opened the door she looked back and winked .
Smh..
See the problem I carry myself enter coz of busybody Hay! and na my first day in school be this oo, this school na correct disaster!.
I laid on my bed when another knock landed on my door again.
I no bother to look am coz all the knock wey dey land on this idiot door dey land me for trouble..
The person no relent oo em just dey knock anyhow.
Me[frustrated] who be that?? Ahhhhhh!
Voice: na Queen!
Ooooo God! my village people why??
Which Queen be this one again??
Leave a Reply