Read Story: SEASON 1 EPISODE 18
Subtitle – finale episode
At first we’re all transfixed to a spot, but how this niggas geh liver na him I no know.
Officer 1 – Asay iffuna move I go fire una head!
Legendary – come Oga una no dey see face, make we go one corner go reason matter now
Officer 2 – as una dey see us so, we be criminal??
Starboy: Oga forget dah one money dey how much una want
Officer 2 – shut up! Infact you’re under arrest!
Legendary:[pulls out bundles of money] Oga take this one hol body
Officer 1:[shakes head] na from your generation corruption take start.
Na so legendary pull out another bundles of money to
Those nonsense officers too yaff fall immediately
We were released and we walked away, we walked few meters from them when different kinds on police van came to
My brothers and sisters in the Lord kon see relay race infact all of us just scatter enter bush.
And Glory be to God na my hand the money dey.
I ran as fast as my legs can carry me till I found myself in another road, I ask the passersby and knew am not far from house just 50naira bike, I got home and freshened up
I quickly hid the band under my wardrobe to avoid stories that will touch the heart, I jumped on my bed and and vooom sleep carry me.
I decided no to go to the next day and take a rest I slept, ate and watch movies, I got many calls from all those school mumus wey dem call their selves my school wife wey I no marry, as I see say Dem no wan relent laikdis I just off my phone straight…
I went out to receive some fresh air when I heard the new of Legendary and his crew been arrested.
Infact dem still talk say Grace do abortion, na the thing kill am.
Well my stomach juss dey dance for joy, I’ll have my freedom and I’ll also spend cool cash
After a week I went by to school to see everywhere normal.
But not without madam Cynthia interrogations.
I was free like ehn!
I juss dey happy
Sandra came back to school look fu*ckable but the babe juss dey neglect me.
After some weeks I later knack am sha infact na for inside school we do am…
I gnash Sandra no reach two days before I knew say na Legendary babe infact dem say their parents don dey do preparation for them Dem wan make them finish secondary school
Imagine!
This village people shaaa!
I was in the staff room one day when I heard some fast rising noise.
Legendary is back!
THE END…
Leave a Reply