Read Story: SEASON 1 EPISODE 20
I woke up the next day to do ma chores, after then i bathe, eat ma food then dressed up i check time na 10am, i decide to go to karasco place to know how he is doing
when i reach him auz i tried to open it but it lock inside i com knock
karasco:who be dat na
mrdan:na me
karasco:who be na me
mrdan:na me mrdan com open door for me
karasco:which mrdan na ur papa rent auz for me
after much arguement he later open it for me
karasco:guy i no like watin u do for me yesterday o
mrdan:u dey craze i tell u make u no do anyhow but u f–k up me wey carry u come i order small tin shey i no help u pay small na
karasco:na why u com japa commot
mrdan:so watin dem do u na
karasco:oboi i wash plate tire till dem close and na me sweep d place, i don talk say if i see u i go kill u ni
mrdan:(laffing)na me be dis na why u no kill
karasco:(angry)guy u think say e funny abi
mrdan:(silently)guy no dey shout u go just kill urself with high bp
we talk lenghtly b4 we decide to stroll out
we branch many places we then went to bet9ja
Leave a Reply