Read Story: SEASON 1 EPISODE 1
I just met dis girl on intagram who dey claim to b d senetor daughter oya listen to ma stori
I been dey live with my grammy and grappy 4 village,na people cars i dey wash for living. Incase u dont knw my name na me dem dey call mrdan
i dey my auz dey follow people on intagram base on say i just collect ma money for one rich man moto wey i wash
na there i con see one babe wey cute tank god say d babe dey online
mrdan:hello cutie
babe:hi
mrdan:pls my daniel is daniel bt ma guyz call me mrdan d youngest richkid in ijebu ode
babe:my name is sandra
mrdan:nice meeting u.plz can we b friendz
sandra:well there is no p in dat
mrdan:ok na
as d chat dey enta go naso ma grammy call me say make i go epp her fetch water
mrdan:(oh grammy don spoil show na nd i neva collect her num o i won make d chat enta b4 i collect her,she call me d 2nd time)grammy i don dey come na
i carry d pail naso my guyz dey hail me
my guyz:hey oga car wash watine dey for ur boyz na
mrdan:abi e no won beta for una ni oloshi people
Leave a Reply