Read Story: SEASON 1 EPISODE 9
Fastforward
the d-day finally came,i smmugle enta grappy room carry him italian suit with him gucci shoe.base on say i don make #10000 within d wk
i go meet grammy say make she borrow me #10000 say i won go city go look for work nd i don collect #1000 frm karasco making #21000
i enta moto go beggar for #300 base on her direction
along abeokuta sagamu interchange i bought 2egg roll 1doughnut with pepsi
5mins later ma stomach dey do marathon i know say i don enta one chance.i release d 1st mess bt i tenk god say na slient one
all d passengers just look at demselves
passenger1:olorun o e no won beta for d person wey do dis rubbish
passenger2:(holding his nose)oluwa o
all d passenger just dey complain including d driver..e neva reach long b4 i release anoda one d driver had to park
driver:(spitting)abi kofe da fun eniyen nii abeg o i just collect dis moto o na installment no chang d scent o
til we reach lag na only 4people dey moto including me nd driver base o say some people get down fustratedly
Leave a Reply