Read Story: SEASON 1 EPISODE 37
Na so I hold her hand
make she reduce the speed, na so she ma
code begin rub my preek jejely. I dey finger
her, she dey rub my preek. Men, I just know
say toto don sure.
I carry hand hold the buckle of my belt,
whola, the belt find im way comot from my
waist. Na so me and this babe begin struggle
who go remove my belt. E just dey like say
both of us dey possessed.
Who no go possess? Toto get power self
pass some guns. While gun go give you pain
come kill you, toto go sweet you, make you
laugh, make you cry, give you pain come
finally kill you. And na the death self dey
pain pass. You die on top toto, men, people
wey go come do funeral procession go dey
look your
body anyhow.
As my trouser just drop, na so this babe go
down immediately, my diicckk find im way
enter inside her mouth. Mouth Gig different
ooo. Na so this babe begin suuckk my preek,
she dey twist her tongue on top, she go push
her mouth enter finish until she don almost
(my preek big na) swallow am, she go come
make sound like say she wan vomit, na so
she go bring am out. She go comot am begin
use her hand dey self-service am. She go
concentrate for the head sotey I go begin
beg.
Finally this babe just begin s–k my preek
fast fast, my abdomen dey constrict, my
breath dey up, my eyes don roll go up. Na so
my leg begin shake. Kai, I carry hand hold
this girl head for place, my balls just do my
kind thing, earth just change. Men, I begin
see different colours. I dey move waist go
front while she just stay in place dey squeeze
my balls. Na so I release enter this babe
mouth. Men, my diick head just over
sensitive at once. Me, I pull am out o but
d–n, the babe hold am. She throway the
sperm wey been enter her mouth come begin
stroke my preek again. Na so the johnson
ma react almost immediately. As my diickk
strong, men this babe just rise up, hold me
for neck come begin kiss me.
Lovely comedy