Read Story: SEASON 1 EPISODE 34
I roll my hand go her back, na so she ease
small comot from wall, I hold the hook of her
bra, with one swift movement, na so I comot
the hook from the bra. I come carry my hand
dey rub the place wey the rope of the bra
give line. I just dey wonder how e go be like if
I no fuucckk her at the long run.
Get thee behind me satan. I shout the
thoughts go the back of my mind sharpaly.
I carry hand romance reach her shoulder
come begin dey pull am gently. Each move
dey expose her bosom small small. Na so my
preek ma dey stand small small. I drop the
bra, her yellow bosom just dey look me for
face. I no rush, I just dey feel like say I get
the whole time for this world. Since she no
complain, who be me to hurry? Wetin I don
hustle for?
Lovely comedy