Read Story: SEASON 1 EPISODE 36
Picture this thing. Babe place her soft wet
lips on top of your lips begin chew am
practically. Her tongue dey try locate your
throat, you dey push am out. The moment
your tongue enter her mouth, na so she s–k
am like say she wan pull am comot.
Fear catch me o, I just know say I gats carry
the romance enter another level.
I carry my hand go lower, all this while, I
ignore the place. I feel her hand for my own,
my mind shake say she wan push my hand
throway. E for bad sha.
Babe allow you see fresh breasst, allow you
kiss fresh lips then come deny you toto. Na
molest sure pass na (na joke o but conji get
him own level of thinking). Na so her hand
aid me pull her pencil trouser go down. See,
pencil trouser dey hard to pull sometimes but
the kind conji wey hold me eh, no time, na so
I slide the thing sharpaly comot from her leg.
I drop my hand there. Shiittt… Na so the
place warm, come hot, come sweet, come dey
oily, come wet at the same time. I just dey for
world of my own.
I carry hand squeeze the pussyy lips
together. This babe don begin kiss me again
but na lie, I refused to be distracted. I adjust
my finger, just slide am enter inside her
Kitty-Cat. As we stand, na so the thing hard
to enter. The babe gatz raise her leg up
small give me access. Na the access wey I
see make me begin finger fuucckk her. Na so
her wetness just dey rush for my finger while
she just dey moan inside my mouth. I move
go her femalecore begin draw zero (0) top
both clockwise and anti-clock wise. E just
dey as if the babe go gaga as she just carry
one leg wrap me for body. Crazy standing
position.
Her hand just grab my diicckk for the first
time begin tug. Na so she dey rub am in a
hurry so tay the thing no come dey sweet me,
e just dey like say
my joystick wan cut. Na so I hold her hand
make she reduce the speed, na so she ma
code begin rub my preek jejely. I dey finger
her, she dey rub my preek. Men, I just know
say toto don sure.
Lovely comedy